The Permit : A Freewrite

in #hive-1611552 months ago


FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp

.

Aj, u go soon collect stray bullet
Yes o
Sniper retired full this zone..I no wan collect headshots
Your way is valid..... After All it's urs
Ok,na him I get that kain record on o
Like dis I de expect Putin call make I sign contract with am
Na only ace be the only real commando
I don screenshot am,
So u be threat to the society,
Just expect legions of army for your doorstep
People do say i'm crazy
Definitely getting one when my mind don settle
Dem no go send the video make we see o ,no b as the narrative sound e b o
Someone said it was three gun shot sound I just dey laugh
Which one them come use kill the guy
Like people no dey reason
Well my opinion is mine and mine alone
Urs should be urs also
Stories

Something wey get permit