Leaving Next

in #hive-16115510 days ago

Even the person wey love to dey use the word now go dey careful cos of u

U be fool I swear

He go soon say PSG na em dre club
Normal na

He go reserve for when e go madrid
Dre no de PSG ba?
E nova dey yet
😄

☺️
They bought him around m and wants to sell him around .
Chelsea well done ooo.
Na this shit una go do for years one trophy una no go see...una don turn business club
E be like na wetin borehole dey try do o. That's why e dey target young dudes.

Buy them cheap then sell high
Na wetin e de do no b even e be like...na business man
Trophies go b bonus for is agenda
Omoriolo kor, omoriodo ni

Na why him self no wan comot
On wage? Are you serious? Why do you think Chelsea left Nico Willis deal?? Also why Barcelona can't buy him currently
Saudi
Excuses don start

🙆‍♂️
This life na balance…
How much star boy Palmer con dey collect?
sure, sterling should leave next transfer abeg
Yes.

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp

They just increased his wage recently. It wasn't much initially
Omo! o lor far oo
It's been increased
he never sign the new contract
We dey se shoe.
Our best player, Yal no reach this.
He has accepted it
Yal wey de collect k?, Lmao
oh okay, didn't know, he go don dey collect more than k be that
One guy for Chelsea de collect k sha
jesu
Him mates still dey collect lunch money from house na
Yes k i think
Nothing bossb

Season go start now all this Chelsea fans wey don turn accountant uno go see them again..na only u go see
Thanks

Sort:  

Congratulations @memnon10! You have completed the following achievement on the Hive blockchain And have been rewarded with New badge(s)

You published more than 10 posts.
Your next target is to reach 20 posts.

You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP