Seasonal Talk : A Freewrite

in #hive-1611556 days ago

image.png
Na d tantrum wey he go dey throw after the goal enter make me laugh pass 😂😂
walahi, see ball wet you go slide commot, werey escort ball enter net
zero awareness
let me not get talking about Colwill
that was useless all through this preseason
chalobah far better than that fraud
Se colwil una wan use hype kill for early part of last season
he's been shit this preseason.. or maybe nah tactics cause .. man keeps getting the basic things wrong. poor positioning.. they better get over this poch PTSD sha
Una cry even start early this season...good news
I sha know a solid CM is coming in.

I tot someone said Kiwior is sure to be shipped out. Well Zini has failed at d back, so midfield is cool

Ah Wan-Bissaka to Westh at work
i dey review my defence for preseason, you dey cry.. wahala wa o 😂