Being Late : A Freewrite

in #hive-16115525 days ago

Omo that's why I hate expo ...
Expo don do them no sabi read again😂😂
Anytime you're build a CLI project if that BUILD no change to EXECUTION hbp fit get you😂😂😂
But reason is always stated.....
You know a system speed isn't about the r...it's the processor...e get gb r systems wey better pass some gb r system
no be for this werey mac oo😂
anything gb i dey run like mad
I understand, Boss.
No, but I was using HDD that time
Just pushing your leg 🫣🫣🫣, Don't mind me
Which Mac ?,if na apple silicon, the gb r better pass some Intel gb r
i dey use m gb and intel gb, the m still dey hang on some kind work
Abeg make we leave mac first
why apple auth no dey work ooo
Na some I talk not all😂..Intel get grade by grade
i do google auth without issues😑
i just get bad experience with gb jare, na why once i hear gb if you see my run😂
Na you no de do m well...as long as u r using prebuild, it's exactly the se environment with cli
No more serious management,na you go handle m yourself
Make sure you did a prebuild clean after installing the package
No vex oo..una never try supabase oauth before?... It's so simple to integrate
i never hear this one before🥲
shey make i run prebuild again?
omo expo commands ehn nawa
No be the one wey dey most popular we go see use
the superbase no require the equivalent backend integration ba?
Each time u install a new package.. Do that
😦 you no day rebuild after you install package inside a development build? Who be your juju plug?
Na aboki leave 😂😂