Fitting The Gate : A Freewrite

in #hive-1611552 months ago

Though vini na werey sha
This one them agree to give
Lmao
This Mbape na werey
Na him day na
This thing looks like diving sha
They talk about it on Friday and all player agreed to it
Who talk say mbappe and vini dey fight self for this group
Na person wey separate the fight
According to commentators
Omo
I been wan talk say as per say u dey the settings
Mad one
God don help u
No b small
I swear
Some people are comedians 💔
They agree that the players would decide who takes it on the pitch
Akpororo?
Children go don vex tire
We dey listen to commentary when watching football to learn and get more football knowledge 😀
Vinícius na criminal
Something like that
All players support mbappe to take it
Yh

They no even need all players
Captain and the forwards go decide
Cos na btw the forwards

Shey na alaba or rudiger go dey reason to play pk
Baba that thing na dive
Yes na
Tif
England var go say make they giv yellow card

Red card sef
Ah swr
If one player never use plank wipe this vini one-day he no go learn

The boy wahala too much 😀
Vini na one kind player wey be say even if u hate u no fit hate