Leaving Vanting : A Freewrite

in #hive-1611552 months ago

Leave bant and open ur mind to reason why them stand more chance to dey there
I no understand
Conference league Vs Europa League. With full payment of salary. If na you which one you go choose?

How u dey take see arsenal first... No be say Chelsea big pass arsenal... Know this and know peace
If we dey realistic, he can't go to Chelsea

Una dey offer the guy k, that's madness
Try dey realistic
k after tax actually
If you listen to the vn to the end, I said what we offered was quite low
Imagine
And u dey talk
You listen to the vn at all?
that in agent na weeerey
Him go collect he full salary
Galatasaray lon lor with loan deal nii oh
Lol so Chelsea no wan pay m in full salary
Lol
U can't compare Isak to him

Osimhen is coming as one of the best strikers in club football from a te he won the league for

Not like he deformed, he is having an issue with his club

Last season, upon the issue on ground, he was able to get goals.

U can't use three seasons ago and the seasons before that to judge a striker who was on the ascending order. Person wey dey ascend go just boom, go to Chelsea on loan

Haba na

Why u think say he was hellbound on PSG. Na Napoli killed that deal, if not, Osimhen for dey PSG, playing to win trophies and not to struggle to qualify for Conference league
Now, Osimhen himself now killed himself join
Na injury do last season
Yeah, cos he is frozen out of the te already due to his own doings
He killed himself