Specification Done : A Freewrite

in #hive-16115516 days ago

No offense.
God has provided but she's not seeing the provision
Na them still talk say $Notcoin go dump immediately.
aswear, e go do well ni. imagine person wey dey open every hrs claiming token, buying pph, doing all tasks ges and everything and you dey talk say e no fit cook. make I catch that bros
Una wey dey reply , dey make him feel heard
Person wey una go ignore the message
Exactly!

All of them oh.

It is how much u grind it that will determine.

People chop $Dogs while some people chop dust.

It all depends on the ount u accumulated.
I tell you.... people wey we started harmsywr together don relent tipetipe, money dey even make gest of me lol, wen dey hear announcements now dey wan resume back tell me how dey go grind
b you hit lv for one card lasan hmm lol
Pls what specification should she look for while shopping the phone?