The comparison from the beginning is a useless one
Arteta is just a baby in coaching, Emery has been doing this for awhile.
Major reason why It is a very useless comparison
When arteta start coaching? Emery dun dey dia for how many years now?
So, b u jump to conclusion, always dey reason some kind things
Who get mind they compare arteta to emery.. arteta don baff?
Who get mind they compare them
Na even wrong comparison
Na mad man comparison sef...uno how many years emery don de do this work
Exactly
Na mad man comparison
Yes na
Emery wey get evidence overdose
Sterling cp no ready for sterling to leave Chelsea
The wages is too sweet to let go
It's about to go down
Who you dey support??
My neighbor surely
Chelsea to win
I only go against city only if they are playing my te or real Madrid
That's it
Doku na unknown gun men
Pep decided to use wingers today instead of inside forwards
That guy ehn
By the time he comes click once, one agwagwa for here go say na world class 😂
He use e right foot play nonsense
Then he cun decide to use he left foot
Weytin e drink
Make e switch position with savio
Na wetin pep talk then dey play
If they play as inside forwards with the chances so far, either then go don hit bar or score Chelsea