Water Effect : A Freewrite

in #hive-1611555 days ago


FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp

Manchester keeps Bruno.. Best decision they've made in the past years 🌚
Except Erik plays him as striker sha🌚
Na them dey take coco

U wey dey drink Lacoco as pure water nko
Past bro
I now an Alfa
Alfa Lacoco
null
Awusubilahi mina sheitani rojeem
So, ur past na still ur present 😂
How many of this lacoco u fit consume on a sitting
I swear I just go check my storage as u talk ni I swear
I no even know say e remain
Walahi
Why u dey ask me this kind question na

See ur life
As na body count u take know me, I suppose take lacoco know u 😂

Ogbenkanmi shenu wuye 😂😂😂😂
Na lie
How u go use lacoco know me
God forbid
Shenu bi Ojil ni
I don tell u say I don change na
See u

I wan use know u
Na ur partner in crime abi
No be say I use know u
No ooo
That one na wife tifer o
U snooze with ur wife, he tifs her
Use water know me abeg
Always of water.

Sort:  

Beautiful