Laughter's Hard : A Freewrite

in #hive-1611553 months ago

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri.webp

Na in mins dem dey score ni
Everton own no dey delay
Lol.. We de wait since years ago
Them don give them new certificate of dedication again sef 😂
Dem dey try relegate them by all means
Una even need WWE
Them say "hearing" go start for sept
A swear 😂😂
Se old Barca
I wonder how this season go be sha
And they always survive
We don de hear since na

E Sha no be river
Wetin be this
That year self wey Arsenal dey consider , na even socidad chase Arsenal themselves 😂😂😂

Hahaha
Those people wicked

Before Arsenal even think of to bring money self, them don chase Arsenal 😂😂
Make they chop there player
If na u too, u no go sell
I dey expect d deal not to work before sha

how you go collect Gallagher give us omorodion 😂😂
All these clubs they hide update...them d werey they smuggle funds illegally
you self smuggle funds make players no reject you again

Your rejection pull is so strong 😂😂
Use carry trophy first, despite all this I stil de slaughter u with academy boys for finals

Win something sir
No be by na we sign useless players pass trophies wey u de celebrate
laugh now ehn.. nah your time 😂😂😂

by the time all these your rejections come crashing down.. you will beg to win a preseason trophy 😂
no worry
Joke aside Settle down check my te starting eleven and my bench, and see who u think say u actually get stronger te pass me
lol.. are you serious?