Abi una no play today
Lol.. I did 💯.. You probably weren't online
That's not the point and I sure u understand what I said Mr reporter
Check chat
Ogbeni no be se energy
We sabi una type
Face ur club 😂😂😂😂
Oh.. Lol.. U de Measure energy lmao 😂
I drop sticker o 🤣 only sticker
That's the problem
U de call energy 😂😂
U never see anything 😂😂😂😂
Na all aspects we go touch this season seh 😂😂😂
Lol
Onana just like person wey wan die 😂💔
lol.. make I explain.. to put a cross in the six yard box, where it's the goalkeeper command area and with your weaker foot. that's what makes it crazy 😂
That reply just dey make me dey laugh 😂😂😂
for Onana near post
omo
Lol
Only after una score
Weytin do after match end
Lol
U see the problem.. U are not just active. Only to come talk lmao 😂 😂
U even understand weytin u talk so