Regular Guys : A Freewrite

in #hive-1611553 months ago

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri.webp

We fit sell coaching staff sef
Inaccurate Timekeepers 😂
😂😂😂 nah Chelsea be their wahala 😂😂
No wahala
months from now na when them tag u we fit de see u online
Wth my full chest
That one sure na..no b sell na sack then continue paying them salary till season end
lol.. I hope you don't disappear when Liverpool starts struggling too sha. cos they will. I'm % sure 😂
Funny how if them start they talk una matter he go turn na Chelsea b there wahala..u emotional dieeee
I'm not u
emi, emotional? 😂😂😂
don't worry, you will get to know me well as the season progresses 😂
you are more you than me, and you will run away when the going gets tough 😂
Story for the gods..if them de talk of another club e de sweet una, but when them start una club own una go begin cry
If the going like make e tough, if I catch una for any finals, my children fit stil dril una as usual
we go bands for bands. you go low, we go lower.. don't play 😂
sure, as regular customers wey we be