Raising iyylo : A Freewrite

in #hive-1611552 months ago

freewrite.png
No explain my legend ranking for me..FACE UR LEGEND FOR THE LAST TIME 😀😀
Person wey play matches for Liverpool no win a single Epl title na Legend? 🤣 🤣
Legend Extra Stout ni 😂

At least e won chpions league, Europa, fa cups and calabar cup..no be like that una sheless legend called ZOLA and OSGOOD 😀😀😀 I even get medals pass the two fraud
But him no de cry like Jie na 😂
Lemme
See as u don make me make mistake for this work...if plane crash na u cause o
I wan tell to change percentage difference between the money spent and money made, how many goest into direct profit for the club, deduct that from he money made on sales, then check the percentage difference not even net spent

Then make he come back come talk about spreadsheet
Try check NetSpend, make we check something
No be by buying player years ago and reselling him now at lower price then come dey compare to tes that still have their players of years ago still intact
Academy players dey inside that money
The thing be say how much is direct profit
Direct profit don go on vacation
How did walker even make the te
Shey u know how e work?. PFA thing
Players and committee members vote
So, naso walker take enter😀
Odg baba. I will call him the best midfielder in the world, just in my mind bcos he needs to keep showing this quality b I raise it loud.