Signing Deal : A Freewrite

in #hive-161155yesterday

freewrite.png

Omo! man city, you do this one
I dey wait oooo
Lol! Person wey nobody care about.
As in ehn

League wey we no dey watch
Oh up till now u never check wetin Bayern board talk when the sign Kompany?

Even, till now u neva look to see d kind of players being signed?

U funny o
Na cos we dey even bet on them na why we dey watch to know turn of event
That's d thrill na.
A voice for the voiceless
Okay chief
Who and who they don sign?

Signing alone na him be rebuild abi 😂
A voice for the voiceless na for who them dey oppress not who no one cares about

Ur understanding poor no be small 😂
My brother, ur fan said they are not in rebuild OF ANY SORT.

What does "of any sort" mean sir?
U nova still talk any thing

Who and who was signed

Which of their player retire

Which of their player was sold??

Abeg dey give complete info
You haven't explained how they are rebuilding na
He didn't say in any way

He asked what sort of rebuild
Cos to my knowledge, football rebuild is beyond signing players which I definitely know that u don't know

So, what sort of rebuild
He didn't just ask.
Read without sentiments pls
He wan go check news first
He is doing that already
I read it

It stated "what sort of rebuild"
Even me would have asked u but he first me
All these many talk would have reach you to explain the kind of rebuild na
His Google nova load finish
He is buying time
My broda, stop bling Tinubu.

Don't be corrupt here pls
U just get problem
U no even know wetin u wan talk
Oya don agree say I said "in any way"
U don't even know what is actually going on in the cp of Bayern but u are quick to talk
Oya come explain to me the rebuild biko