What I Saw : A Freewrite

in #hive-1611558 days ago

freewrite.png
Can someone explain to me why Maresca took lavia off
Literally the only one worth watching
Thisfofana na gbeff
Fitness..
It's the first time they are staring.. They need to less the workload
No b penalty bdat abi na eyes de pain me
Normal Normal

That isn't a pk
But some coach go blow
E be like pk for my eyes sha
Ref
Some ref
Nah

No way hand fit dey body in that position na
Na the only explanation sha
The proximity too close
But if na my club I must shout penalty
Jagun jagun don enter
😂😂
._
Match end😂
Omo
Just as I expected,a tight city win
Nothing more
We need to get Palmer more on the ball
He is not a line hugger
Remove Enzo,put Palmer for
Make I give u masaca number?
Swears
Kovacic my man of the match..
Lmao
Otilor
I never even hype finish e don net
Sharp
Kova over ball tdy abeg
Of course he scores a banger
See midfield
Them think say na by to sign players
See sanchez

Gbeff
Better no complain
Una buy so no complain
Na yahoo go fit that guy
Not goal keeping
You see weti l see
Toad don vex 🤣🤣
When una de hijack nonsense midfielders shebi una de happy
Still pained about that?
Wetin concern pain and reality...are u better than Aston villa despite all the signings?