in #music β€’ 2 years ago

This one na the ogbonge Masterpiece
πŸ™Œ
😁
I twale boss, I see what you did there... week 32-33 πŸ™ŒπŸ™ŒπŸ™Œ only you na you baba πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Anytime wey you sing Worship song I dey always dey scandalised, because I know say na Love love song be your calling... see as you finish work here πŸ™ŒπŸ™ŒπŸ™Œ

Make I call @obaro make him do him thing abi?? πŸ˜‚πŸ˜‚ obawale C

3DLAmCsuTe3ba2VJAE1ZhN2oVhekeqoshg9DUnSyUd2Cnt4YtUMpZp3sDdMRGHk8BAg11PqVJjjejPx2Vpp1xAgVJJ45xL4oYbMxTA138eKwFUfxSL3xkP3tm4ctb44oFVss2xNNCBRJ2wnJ4ag3b4mzQiqEvqj (2).gif

Click the image above to join Afri-tunes Discord Server!

Sort: Β 

My oga wey nobody fit scopeπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
Thanks boss

I don dey expect say u go come for me ontop this love matterπŸ˜‚πŸ‘
WehdoneπŸ˜‚πŸ˜‚
Everything na lie,na only people wey Sabi guitar dey get woman pass e.g @olujay

Na worship music be my calling bossuπŸ˜‚πŸ˜‚
I be Don Moen pikin

Obawhale say hin go see me laterπŸ˜‚πŸ™ŒπŸ½