Which season? So I'm done talking Any of una mk e sure for. Make una drop funds mk we yarn, U get data abi?
U be Chelsea fan abi?
I no to de tell u about ur player oga... Find out ursef
Oya we can all agree that Lpard>>>Gerrard then
Since he has more trophies and goal involvements I don check na why I dey ask you
Lpard is far greater than Gerrard
He go days without scoring abi e no go?
Omoh mk I go shower sleep... I jus de come bk house... Any time una ready to debate with funds Bout the Salah and hazard debate mk una let me no... No b to they run aimless convo
Bros,what's your base for Salah defense first
Just asking
Go Tru the convo from the beginin u go understand... Show me anything u think say hazard get pass Salah individually aside from dribble stats.
I want put this chelsea fans to where they belong first... Them go de argue blindly without fact
Aside to watch Chelsea match them no no anything about there club ND players
Persn de ask me which season
E shock
![image.png](https://images.hive.blog/768x0/https://files.peakd.com/file/peakd-hive/bowie987/23ywymN4U1zsXzX6C6YwsbttPTXbwfRdHuW431XDmWPRcx9vo3TUUURmZMFZGMuvPQ2Pm.png)
Source
E no no say that white saint maximan go over days without scoring... If na by dribble without end product we have seen many players like that bfr
Did that yesterday
And I Wil do that later in the day again sir..
But if u ready to stil set money for the debate bout the two players I ready
Na Liverpool own comparison be this na abi u still de mind the blokos?
He no shock me I just dey ask you to bring your own proof ni bros