Trying Ahead : A Freewrite

in #proofofbrain โ€ข last month

 Something others get easily..we have to have strong mindset to get it๐Ÿ˜‚
Make I dey compare myself with developer wey dey US
When no be say I dey mad ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Shey you dey whyne me ni
Na because dem colonize us. We are still going through mental colonization
Every developer in the west has the opportunity to be better than me...I have to work  times them to get to what ever level they r at

Dem better pass you, the gap wey dem give you, long like madtt
Good. You are getting it. Put in the work even if it requires x
Dem don win you, at that point in time dem born you inside Nigeria
I started coding at ...on average ja devs start coding in their s...how you wan catch up with person wey start coding from years
You Dey try catch with person?
Their are some things in this life, you no suppose dey drag, you don't even need to stress yourself about it ๐Ÿ˜‚
You dey compete with person wey get YouTube channel, wey you dey watch to write your own codes, oya nau
Even if the person took it as a hobby, just once a week๐Ÿ˜‚, person wey him papa buy sustem for with data๐Ÿ˜‚