Watching The Match Ahead

in #proofofbrain12 days ago

Match wey suppose be 5–1 by now.
Well we keep at the edge of our seat and trust this team.


image.png
Source

5mins moreI can imagine the crowd hoping for a draw. Guy
Arsenal waste chances
Father Lord.

Pele o Poro, u are helping us keep at the edge of our seatMatch wey Arsenal suppose get reach 6 goalsThey are very happy and shouting including Arteta.. He should be upset. Tonight feels to them like when they passed UCL KO stage last time outFor same Tottenham wey we beat home and away so

See comment, wetin u say Slot carry come?

U nor even start e name with capital letter. What a disrespect.

I tell u say person nor shave, we dey vex u dey talk of anyha things for here.The only thing ina go use that vex raise at the end of season na arsenal players raising there hands to play corner kickNa Slot juju go cause am na.

Anyha talk. Juju ko, Gengen pressing ni.

Shift jareYour coach and players jubilated also against Tottenham..

So, rest abeg