Say him and ref dey pass to each other
I never came across the bet for one's sef
Na before you join this group
E must pay o wey I dun book since😎
Lol! It wasn’t even an El Classico bet.
This matter na serios onw
E must pay
If he had won that day, I would have sent him his money
E said no b El clasico sef
Him de do voicenote. Make him tell me wetin e be
It's actually you nderstandable
Senor Comrade mk the matter just slide, na just misunderstanding sup like that
There's no misunderstanding here. did not live you p to his word. It's simple
Him excuse then na sey we no drop the money live
I think zoneboy supported this excuse as well.
Why you con de twist am to I say I no de bet 😄
This "you don't bet" na more like lie you de lie for my head bruv
No dey twist this thing.
I said there was no guarantee you would come through on your end since you said you don’t bet. And if you are really serious about betting, let’s drop money.
So you are telling me you bet?
You were like the Ogewitty of this group then.

Can never put your money where your mouth is.
I don't know wat to say again Sha
Na between me and the akpa amu o
"There was a bet"
"I won the bet"
Pls who go edit this game for you s
I don't dwell in things of the past anymore