So just main issues– City and PSG and they are spaced apart. Relax, THIS IS ARSENAL. No b small, we don't chase records. Complete the rest No . U self na agba, design get as e be too.
No worry u no go craze, ait, me wey run from... oh, so DSTV no show this match? Where you dey watch? Yes it was an error but which one be Africa ref? U don hear about England refs before? I dey follow update ne o.
Yes yes and yes.... So wetin u come dey try raise about African ref? Last competition wey we play tell me which competition they okay pass in terms of officiating. Link to match biko, Euro self dey learn. Ah no argue o but when ref f up, we dey always tag that country together. AIT, na the narrative wey I wan push I say make I double cross u. See as e dey skip... I even dey hear the scratching. African ref, na ur service. Why e no affect other channels? No vex Boss, simple question you change to something else.
Make I gist you.. Dem dey play competition for my area here, so player come sustain minor injury come dey waste time bcoz dem dey win, naso ref raise m up won carry him outside. Come see fight. Na street football ryt? Correct competition o wey gift dey.