Kind Of Transfer Strategy

in #proofofbrain7 days ago

But having useless squad is deep
Baba de run like say e get hunch back lately
I saw the anchor stuff just decided to look away
Na now you no? shebi una say we de jealous una when we de talk am... E don Clear for una eyes abi... Una go even fall pass the arsenal una de talk in years to come with this una transfer strategy.


image.png
Source

Chelsea can never be as useless as Arsenal bro..u de whine
They are useless so it's not worth it
If una transfer strategy no change, it's jus a matter of time bfr you go see what I de talk
Like you with your level of knowledge believe Chelsea gi useless like Arsenal..are you having a hangover?
Make una continue de sign average players and you go see say na top four una go de pursue for years... Since I don de watch ball I never see big club with this kind of transfer strategy wey later succeed.
Plymouth better pass arsenal when it comes to making decisions
I agree with you... But we won't useless like Arsenal
E never reach like that na
Wetin do sancho yesterday?
And also wetin do Chelsea yesterday
This is not new...Manchester has done it countless times this season
Even if Jackson go miss, baba must make attempt... Ekuku no even know how to make runs as a striker
Na near winning syndrome de effect them now
We are talking about present situations bro
Everything wey man you did this season Chelsea Don do worst so what's the point
Na canoe people that one sabi play
Really? And how come you are down the table??
Na you no follow instructions
Shey na talk be this Chelsea never dey down before
Manchester United fan talking about the present situation just to bant lol

Do you still have Theater of Dreams abi a Theater of rats and Nightmares? I just dey laugh

Sort:  

Congratulations @debsdebs! You have completed the following achievement on the Hive blockchain And have been rewarded with New badge(s)

You published more than 60 posts.
Your next target is to reach 70 posts.

You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP

Check out our last posts:

Valentine's Day Event – Spread Love with a Special Badge! 💝