Ok u didn't see dat it is written that the smartest attack wins?

(1)Source
Na so u dey down Bayern coach, yet he is doing wonders.
The big coach AC Milan employed same time with Kompany has since been sacked. Una meva see anything yet.
Na even u, they were supposed to accost, bcos u were direct.
No o, use ur head carry am na.
As na u feel say, na u be interpreter. Interprete, am na.
U go just jump out dey talk wetin nor dey anywhere
No be me dey talk about PSG everyday na like say person dey argue PSG with me.
Finally finally finally!
What's your price prediction?
My bruh, wetin I de see de confuse me
They never still migrate mine
Circulating Supply in billions
People are predicting $. some $.
I dey pity people wey dey buy at N, currently
I dey see k self
But Premarket price on CoinMarketCap and Coingecko na over $
Haha!
Newbies ehn
Newbies don't know how these things work
If they are still buying PI over k, we should expect $ at least
E dey your Nigeria connect group na
Once listed, it will crash weti no good. People are buying speculation na when e enter market we go know the actual value
U don shift go PSG bcos u have seen ur early morning goof in d Madrid matter.
If I enter this Enrique and PSG matter now, u go also run. U stay one place.