Arsenal will end this season without a recognized striker with Kai Havertz out for the rest of the season

It's true Bayern fans were relieved they were not given Man City, however this team with the foundations of Postecoglou are no pushovers.
We are facing the same problem at AC Milan with João Félix and Sérgio Conceição. Don't mention this match tomorrow on Sportsride. Everton - Liverpool was the game of the night.
Chelsea pls come and take your yeye player João Félix out of my club. Three out of Don Japa Only two people are active in my security circle. Others have been dormant has her own KYC verified
Na remain
I believe only these two can give me up to k pi when they both verify their KYC
We no need miss this lambo
You wicked ooo
My Nm is hanging and you dey tell me say otilor
But u sabi this people no be today na
What's going on with Arsenal? Why is everyone injured including some of their fans?
Lol...you know there's lots of options. E fit be those third party sellers
I tried Airtel. E be like I no sub. Glo na epilepsy patient here
You won't see it
Also, help a medaka, I am out of data
I no even put mind foe the ref bonus
All this arsenal apprentice wey de learn Ai work ehnn
Work no allow me to watch sef yesterday
Them say the werey Rob my boys Sha, but no need to complain cos e de reach everyone time to time
Wait till Dem deny una points wey go decide title, then I go know weda u go complaint or not
Four
E stil Nak my assistant join
Wetin they deny me like this?
No b three points abi u de on colours
I love Jones, e Follow Decoure nearly slap him
The only reason e no border me much b say na una de pursue me for table... I fit draw five matches make una follow me draw five matches too... Na so una useless reach most times