It's well oooo
Nothing concern me with trophies and loyalty sha...me go don jakpa go Saudi if I de is shoes since last season
Omo this people they earn low oooo
Chai
And some werey dey England wey no dey play still dey earn k plus
Everything for this life na head ooo
Head and agent
Exactly
Aswear bro..
Some agents no sabi work oooo
All they want is the fee wey them go collect
Those agents also get bastard money
U go see agent wey dey manage about players together
Why are you guys over rating this guy. Like you guys think clubs don't know players value or what.
What's this emotional stuff with African best. Osimhen is still in my books a season wonder.
Let's see how January goes. I pray he gets the numbers(goals) in Turkey if not, his agent go beg clubs
Why debate with a Barca player/fan when you can just wait?
Se Raphinha claimed they will deal with Real Madrid after winning pre season El Clasico last season. We all know how it ended.
My elders say ur elders no correct.
"In your books" ba?
Aiit they book there and be hoping there.
Kk he must have a leaky mouth be that ni.
Funny player
U no sabi math ni
It isk after tax
So he should take a paycut cos it is your club abi
Na we dey emotional now abi
When your club decide to pay what he wanted, hope you would still come out here to talk and not hide like you did over the weekend
Remove wat u got from the total money sir
The is tax he is paying and not what he is earning
Do full calculation
When them say make una sabi math for school una no gree
That's true, I don forget