If sterling signs for Villa, Sterling will score against Chelsea and celebrate in his front 😂
Baba, tha statement na nonsense
Infact them don build and it's stocked already
How?
Professionally it's wrong
How?
How u go say u don't want wingers like that?
Abeg o, which kind wingers get more effective if no be wingers like them sterling
Abi na cos sterling dey gba sometimes?
Also, why throwing ur player under the bus like that for public media
Na em sabi.. As e don talk , make e sure workings and result
He prefers speedy,that one barb hair still no improve
Una no get winger wey better pass sterling currently even though they guy no dey get sense sometimes
He no get workings but he don talk pass wetin he fit offer
He wan spoil dressing room na
Na why I like guardiola
Man too dey corny
Na ETH I think say no get sense on how to face media, e be like this one ego pass river naija own
Which dressing room.. We no get dressing room again.. Na meeting we just dey do there
Shaktar don use that one cash out on top una head
Just player can spoil a whole lot in the te
Me funny fact be say shey u know say una gym wey suppose be indoors is now outdoors 😂
Una Sha get hall
Todd Boehly Just come scatter my club for me
This life no balance v😂
Na Town Hall o different from 😢
Business wise man dey do well
When me sef hear , I shock 😂
Just that una wey be fans no go enjoy
Na when e sign Potter, I no see we don enter one chance
God no go spoil those guys relationship
Dm asap
Them too much
I dey Cobh like this