The Attribute : A Freewrite

in #hive-1611558 days ago

image.png
Na Su Alajo career goals
Te scored over goals last season
Personally goal scoring isn't their problem
Na wetin arteta dey look b dat
At all oo
It's better when u don't have a target man sef..te no go no how to handle una
How much palmer dey earn weekly
Na our system no make sense for real
If to say Africa get better system ni we for dey dominate the world in all aspects of life
Like play like play we fit sign that zubimendi..see joyyyyy 😁😁😁😁
Zubi babyyyyyy
He be like say Barca wan follow backyard stil sign niko Willis o
I don know say him no to sign striker
U get valid points
Them dey threaten since na
Man United don go sign mad men as player

Onana dey talk say him go take more risk, we nova even finish open mouth on top that one, na Sikiru too dey shout say him no be striker 😂
Getat
Yea

I pray they buy sha
Barca na one of my childhood club

u go send me my money for the bet now or u stil get mind to wait for end of season.
Glo user
Toh shebi I get hope say Liverpool ma go flip masef ma
Toh toh
Better start de pay small small now oo, cos una go finish th masef ma and we o finish rd
Chelsea will finish below .
Haaaa comrade
Temper justice with Messi 😀😀
Suit sayer
U go soon turn agbada sayer after we cook finish
Kpele oo Hilda baci
Chelsea is the only te that is complaining about their players
E get when Chelsea fans no de complain about anything?
That's an attribute broa
Swimming trunk user