Banks don’t employ contract staffs wey be junior
Your contractors collect senior devs money from them and pay you based on what you guys agree too after giving you their own price range
se,fe,be,do no dey compete within nig bro so na dollars be the motivations
Maybe na the particular bank u dey talk about. As for UBA, Firstbank I know wetn my eye see
Na stage by stage.. Start somewhere
Compete for ja first 😂😂
Banks are different
Well paying banks
Stanbic and Sterling I know of
I heard GTB did % increase recently
okay… lemme start reading 🙂↔️
Throughoutout the group, i alone the unemployed one
Me just dey watch as salary numbers dey fly and i just hold k for hand with vibes
finished.
i just dey hear plenty things but have no comments
Abeg oo, this started occurring recently oo 🤲
I have uninstalled node_modules, and reinstalled, still se response
Mf Firebase oo and expo-notifications na 😭
Thank you, I solved it with npx expo install --fix
Anyone ever seen something like this?
How did you get past it, please?