Margin Areas : A Freewrite

in #proofofbrain8 days ago

I no drink o
Source no follow from where I copy oo..so I no fit say if he legit
But na under this massaca Chelsea come dey play high tension na
I dey take care of biz then... Nobody dey around
Hold ur balls swear say u no drink that breast
Which person breast sef
I for make u Waka from Ibadan go back Kaduna
U wey we don get already
Hehe

I dey shrine like this, I dey cook one or two back to sender
Tracker wey no dey work
Yh
Try me nah
U dey doubt Pioge
Drink kwa?
U drink baby bwess abi uno drink
Mtcheew
I no drink anything
Ask Ojil
I go track one soon
Oya come visit
He did say that.. he said they are still yet to get over the way they played last season. It's a terrible excuse tbh
🎙️Simon Jordan"We are making excuse for Ten Hag for having had hundreds of pounds of players brought in and they haven't hit the ground.

And the margins between Chelsea winning the League Cup and beating City in the FA Cup semi final and winning the FA Cup and getting into the top were very small.

And given they were poor at the beginning of the season, and given that they were so uncohesive, they were tiny margins away from winning something.
FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri.webp