Joining Ahead: A Freewrite

in #hive-16115511 days ago

image.png
DOGS is moving up from here. How true is this abegi?
Omo each one get time to verify the task so I go wait till d Time read finish 🤔
Just dey skip em for you tube for each task den come bk in an HR time to put the codes na so i did mine
Person fit still join memefi ?

I dey always think it's late already say Person no fit gain reasonable points again abeg shey na the fake memefi account be this ni 😂😂😂😂😂
This one long ooo....but mafo😀
if you get small cash, try get small eth to mint this tomorrow
Las las den go share the $ giveaway among m players
I no try am...make everybody carry im own cross, those who did Notcoin can testify fade at your own risk, Season has ended tho, You can farm points for season If you get over wallet link drop likewise Season ke??? For bondex??? The app no dey gree register me self, If U no see am ... He don go be that or he never show Ur side, Them go use dog money give those girls doggy.

Woof in TON It's the same token, that price na $ My friend don happy before Who get linea eth for sale make I send to my memefi wallet I dey ask dem gv u . Mk I no stress myself Na because of my that moon gate, But I have watched videos on how to go about it