Remaining The Scattering : A Freewrite

in #hive-1611559 days ago

image.png
Jesus Christ of Nazareth Make I enter back
Spain current odd na .
If u need free money put m naira sharp
One person hype Henry like guadiola just days ago, That one no fit talk better, Na una dey stress, Osimehn go soon come,na keke we de wait for, I don learn

So zaha wan return to crystal Palace.
Be like say we go collect gold for weight lifting o
Oh
We stil de that one
Yh man
Make we just keep hoping
He has done very well.
Just taking over a te by th of June and taking them to d final, is a super feat.

Na just next week be last
Football don change since after COVID-
Everything just scatter
I use to chop day in day out before then
E fit rough for odas oo but not my te😀
Na why una no win anything reasonable last season
Yet e no rough for una.

That front gunner de very lousy,
Idiot vagabond wey go kill him brothers for Frontline
Untrained kalika
Impossible barga
Na small remain e for scatter there head for here
And na . e de handle like dat

The refree gets tired and blows the final whistle 📌.
And Everyone goes home happy
Delete this thing
Su Omorodion's signing for Chelsea collapses and Atlético's planning hangs in the balance.

The operation with the English club was done but last minute doubts are one step away from collapsing it.