AFRI-TUNES WEEK 123 (IYA BASIRA) SONG COVER BY @MONIKANTHONY

in #hive-1957723 months ago

▶️ Watch on 3Speak


Hello Hive Community, welcome to Afri-tunes Week 123, my name is @monikanthony and I will be singing a song by Style Plus titled “Iya Basira”. This song was produced in the year 2000 by a group of singers from Nigeria, the song talks about a local restaurant owner who cooks so good that everyone who test her food can’t get enough of it. Enjoy.
Kindly engage with my post. Thank you.

Song Lyrics – Iya Basira

Shey won shat si eh ni?
Iya, orun mi da? Woo!
(You this place is too hot o, abeg) get out from my way idiot
Madam, let me have, let me have my food please (this food your food hot abeg, abeg)
(O boy na wa o) let me have my food
(Give me an extra plate before I break something here, ah-ah)
(O boy this food sweet no be small o)
This na one buker wey I dey like to go
The food sweet sotey e go make you mind blow
Day and night, Iya Bas, how she do am, I no know
Dem think say na jazz, my brother, no be so
People, people make una come o
Iya Basira e don jazz me o, oh-oh-oh
Everybody helep save me o
I no dey sabi chop at my mother or my girlfriend's food
People, people make una come o
Iya Basira e go kill me o, oh-oh-oh
Everybody helep save me o
I no dey sabi chop at my mother or my girlfriend's food
Long throat na food go kill you (no be so)
I say na food go kill you (o-o-oga mi no be so)
Weytin dey be say e get one day wey I say I go play go see my paddy Sunday
Na so I reach there but Sunday e don high on beer
Luckily for me him junior brother eye e clear
He say make we stroll to the area
Little did I know that I was strolling to my burial
Right there where Oshodi bus dey load
Was a little buker close to the main road
I laugh when e pass the door
E tell me say the name na Iya Bas for short
But I bow when e order iresi ati ewa, ero mm-mm pure water not even mineral
I come gree say I go manage to chop am
Before I realize I dey order second round
Third round, forth round, I never still stop
Wetin Iya Basira e give me chop ehn?
People, people make una come o (people)
Iya Basira e don jazz me o, oh-oh-oh (e don jazz me o)

Lyrics Source

Video Edit: Capcut
thumpnail design: Canva


▶️ 3Speak

Sort:  

Great entry, I love your energy. More strength

Thank you

@tipu curate 4

Thank you