Been Typo : A Freewrite

in #hive-1611558 days ago

Probably na wetin coach talk from beginning na him them play

It shows they want to bring Haaland more into play
Na wetin fit help bdat o
No b run
Na tactics no work
They gas switch
From pitch.
Na wetin Chelsea fans here too dey talk 😂
What prompted it.
This question sef
Make una let answer na
He get e reason for saying run
He is more of an inside forward than being a winger

So, he is been played more as a winger and e no work
Useless decision making from doku playing as a winger
U de mind them
Cos cucu dey hold 😂
no need to type finish

U don see why I said e go show more?
Omo...Una defense eh
E no work na
Senor man don open calender for the season... expect premier league goals this season
Savio hasn't been good either for the other wing

City attack dey blunt cos of the wingers thing
I still see inside the pitch na
I no see the goal
Lol

U been dey type something else before
Ya
Cos he isn't a cut out winger
u see say doku must de effective playing as an inside forward abi..
wey no sabi where doku dey play normally
this Colwill just useless
Sanchez best keeper