Fashioning Things : A Freewrite

in #hive-1611553 days ago

After that wat else did u say???
nah man utd dey play well, nah casemiro dey give Liverpool goals 😂😂
U never said anything here when the match ended baba
Na goal wey e no suppose catch e go dey die for
Foolish casemiro
All these na still around mins
Funny. What do you want? Say it
Make ugarte enter jare

U no talk again
U say I no dey active 😂😂😂😂
Make nobody tag me today ooo
I wan go sleep sharp
So I should report when nothing happened? Wtf is the problem sef 😂
Leave this guy's abeg 😂😂😂😂
Na u and your fellow fans start
U dey always report even if nothing sup during other peoples match though
E reach another club now, una get all d energy and time to type 😂😂😂
Urs u go code untill una score
See this one too

We no see e light for here when Chelsea dey play oooo
I thought you said I only posted when we scored? I don catch u and u started talking another thing lol. No need
Funny 😹
If we pain you. Just cry 😂😂
If we no chop reach today na luck 😂😂😂😂😂
Casemiro thank u oooo
nah casemiro be the weapon fashioned against United 😂😂
Leave them

Them mute anyhow


FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp

Sort:  

Congratulations @pocusmandy! You have completed the following achievement on the Hive blockchain And have been rewarded with New badge(s)

You published more than 250 posts.
Your next target is to reach 300 posts.
You received more than 80000 upvotes.
Your next target is to reach 85000 upvotes.

You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP

Check out our last posts:

Hive Power Up Month Challenge - September 2024 Winners List
Be ready for the October edition of the Hive Power Up Month!
Hive Power Up Day - October 1st 2024