Bound For Won't : A Freewrite

in #hive-1611558 days ago

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri.webp

Olodo de read? 🤣
If he has chosen to sign for Chelsea, una no go even think of anything he fit cause
Get up 😂
Cos he no come, na then una know say "if he no perform up to exceptions"

Abeg, how many of Chelsea players at the moment dey perform up to expectations? 😂
Yeye people
Expectation

I deploy finish last night, I no see application access over the Internet

Another battle
But that ge na till end of season na
When u sef enter council of elders
Hahahahaha 😅.. It ends on st
U wey we dey manage
See tif
Na me go shoot u
Dn🤦‍♂️.. thank God you don finish

Fake news everywhere
It's Deadline Day
Tony for this price keh
They see chelsea losing the battle against Osimhen. They are trying to bid for Toney to make chelsea rush in for him before they lose both Or chelsea has made progress with Osimhen behind the scenes😂
Na fake na 😂
U go hear a lot of fake today
Normal
We go hear say halland wan go loan today self
Crazy journalist everywhere
If them sell Toney below m omoooo
That would be the dump of the season
Even me if Dem sign me,I fit confuse with the ne go report the other te cp o
Na osihmen cause m😂
There's actually an ongoing discussion for PRO League to join EUROPAs

I would prefer Chelsea playing against Al Ali not Some tissue papers
OK, Aswear
They won't allow.. pro league won't be bound by uefa useless laws

Al ahli fit blind Chelsea eyes and sign osimhen and Toney like we did Liverpool when we signed lavia and Caicedo, They will only sign one sha
Not both
Leave all those news