Selling Across : A Freewrite

in #hive-16115515 days ago

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri.webp
Na injury be e problem
I remember when Arsenal dey linked with the guy and he was ready to come but Arteta and Edu no gree
Neto wing, pple plenty there self
Buying these young guys to resell them at higher value (unlikely for some)

Having each for each competition (still doesn't make sense cos even if one of the plays EPL alone, it will still result to future madness, spurs players the league alone and still didn't achieve anything)
Mk we dey watch as d thing dey go
Honestly
Me and you know say some of these players wey Chelsea buy so, we go hear of them again until when Chelsea sell them

U don go drink again
Nothing concern me with peace
Wetin I know say Chelsea dey build boarding house
I understand you.
Enjoy it
Try compare Ros with some strikers
I don talk here b na. Nobody does the loaning business like Chelsea
Na business template bi that.
Compare this Gabriel with Gabriel Jesus too
I won't 😀😀
Ros wey get goal pass xavi
🤣 🤣 🤣

Some known strikers sef
That's the kind of player Gabriel Mega is
Some defenders na attackers wey convert 😀😀 terry, Ros, pique, koeman
Them like goals ehn
Person wey arsenal to cry if to say em later leave
The prince
And will sell many at loss
Yeah
Buy player with m and loan them
Really make sense