Ultrasound kini o. Wetin una do this boy o. Which one be ultraone thing o. MRI, una break e bone? Iye me! Otilor, sí ílé bàbà ré abí 😀 Otilor hospital for months. Omoh e no funny o.. see ges choke. Twisting of angle de bad. Uno remember the way my own swellop for weeks after I twist for training those days? Maybe Vieira for stay o. 😩 Twisting of square dey bad also 🙄🙄 I remember o wey u dey cry like pikin wey dey collect him biscuit. But seriously this is easy.
I have always said that Saka is a midfielder too. Start him in midfield, put Sterling in Saka's role. Simple. But how will I get one other I have been saying? What is my Trossard doing on the wing? Bring him to play the Odegaard role and we ball. Simple 😬 My Igala neighbor don start with proverbs wey we no know where e carry from come. Which one be e no get as country hard, we no go chop chanchan? Grass.
U dey listen? U remember my argument for Scala that day during AFCON? Nah. So with this– Saka and Timber can mount that midfield. Of course Partey behind them.
Cross-over Martinelli to right wing and bring in Trossard to the left. Calafiori ILB. With this– Trossard and Timber can mount that midfield. Of course Partey behind them. Martinelli or Trossard on the left. Calafiori ILB.
Wen Lutton come back EPL, Saka won’t shift to midfield. Tottenh is a tough opponent. Trossard is more likely to play Odegaard’s role while Jorginho plays Rice’s role. Wanted to say "England." Last season, they are not even ready to come back sef.. Rn they are bottom on championship table.
This guy still dey play, omo all of them just dey chop money before? Which club e dey before? Person wey suppose go one lowkey club for Saudi or China, Chinese club.