Calendar Working : A Freewrite

in #hive-1611559 days ago

freewrite.png

Brighton (walai talai, their suffer just wan enter gear )
Na them follow each other
Slot no be Klopp
Uno no the joy of winning trophies sha, the feelings never get old even if u don win . Continue wining. Wetin make u think say ten haag stil de man UTD, na because e won that FA cup...wait make arteta no win anything again next season.
We sha see
No be lie
E get some trophy u go win, them go still sack u

Them no go see as success or growth
I no fit even make mouth
Like the one United dey win dey happy
Our key players don dey go one by one
ETH win FA no be why he still dey the club

Na cos them no see suitable person to take the job
Oya na
Ten hang win trophy but no progress
U forget say porter and lpard de market
In fact, it took the new owners more than a month to decide on his fate 😂
Exactly, no body dey market 😂
If arteta continue like this finishing in top four without wining any trophies In the next years. U go like as a fan?
Na people father u call nobody 😀
When United still be the big club wey we know them, once u no make top and u go win FA or Calabar, FA wey even better o, you will be shown the exit door