Flank Rank : A Freewrite

in #hive-1611556 days ago

freewrite.png
Any club wey dey jealous Chelsea on signings get problem wey pass naija own
Nothing to jealous I swear 😂
E get one CFC fan page wey dey even plead with FA to ban Chelsea from signing
But Neto is a decent player sha
Let him come
Like this is becoming pointless, So?
To play which wing? Lol
He wan bench Palmer? Neto wing 😹
Nooooo....
Except he will play as a pure winger on the other flank
Which u guys have other players there too
Like I dey try reason wetin Chelsea dey try do, nothing dey even come my head
Rheem sterling may leave Chelsea
Una wan sell Mudryk too?
Enzo Maresca's plan is unknown
Shey u know say Jackson might be playing more from that flank?
No be him o
Abi na him?
The deal is DONE sef Nope
Imagine, Yeah
Make everybody play whenever they want Na him na .. Oh you don't know?
It's Enzo o
My problem is Neto is injury prone
Neto na fine player ooo